President Williams Ruto don join many Kenyans to mourn di death of popular gospel singer Beatrice Wairimu Mbugua wey pipo sabi as Betty Bayo. Di family of Betty announce her death on Monday, 10 ...